Quantcast
Channel: MUSIC LYRICS
Viewing all 66 articles
Browse latest View live

LYRICS : FLOWSSICK - BAMI

$
0
0



(Intro)
As i enter the place, get this girl wey i see (she is on chilling) (2x)
get this look from her eye, she dey look in my eye (she be feeling) (2x)

 

(Bridge)
she move from the floor, she jumps to the ceiling
the way dat she moving her body, this girl dey put me on a chilling
she already know(2x)
sey me get the doe(2x)
the way she dey waka e be like sey make i dey follow her go

 

(Chorus)
shey sey:
oya bami
bami
oya bami
bami
meet me in the lobby
oya bami
meet me in my room
oya bami
o bami
bami
bami
meet me in the lobby
bami
meet me in my room ( 2x)


(Verse 1)
as i enter, look beside me
she dis fine chick name dami
perfect timing
no denying
wanna take her room because………
the way she dance, dey make me feel like sey i don dey crase like denrele
i come dey wait for you 2come my way
you turn your face and walk away
U!. U! UYE!!!

uhn uhn oya come into my room ma
come and get the boom boom boom ma
everytime u b coming back like karma
baby girl i know sey u dey wonder
dat i'll end up loving u, and u'll end up loving me
touching me


(Bridge)
she move from the floor, she jumps to the ceiling
the way dat she moving her body, this girl dey put me on a chilling
she already know(2x)
sey me get the doe(2x)
the way she dey waka e be like sey make i dey follow her go


(Chorus)
shey sey:
oya bami
bami
oya bami
bami
meet me in the lobby
oya bami
meet me in my room
oya bami
o bami
bami
bami
meet me in the lobby
bami
meet me in my room ( 2x)


(Verse2)
Baby girl you stay on my mind, nah you i wanna see
i dey think about you all the time, when i shak some Hennessy
Baby girl you stay on my mind, nah you i wanna see (ann ann ahn)
i dey think about you all the time,..

i know you like it
and you wan be my wifey
there is no need to deny it
hmmmm i know you like it
i sey you like it
and you wan be my wifey
there is no need to deny it
girl don't deny it, cos u like it

(Bridge)
she move from the floor, she jumps to the ceiling
the way dat she moving her body, this girl dey put me on a chilling
she already know(2x)
sey me get the doe(2x)
the way she dey waka e be like sey make i dey follow her go


(Chorus)
shey sey:
oya bami
bami
oya bami
bami
meet me in the lobby
oya bami
meet me in my room
oya bami
o bami
bami
bami
meet me in the lobby
bami
meet me in my room ( 2x)


FEEL FREE TO COMMENT ... OSHEY !!

LYRICS: MALEEK BERRY - THE MATTER FT WIZKID

$
0
0


(Intro)
Berry pon this
Starboy

(Bridge)
Dem say dem bad
But I swear dem do nothing oo
Dem say dem go throw me punch
But I swear dem no reach oo
20 man shall fall that day if you cross my lane oo
All your man shall fall that day if you cross my lane

(Chorus)
Oya back to the matter
Open and close
Touch your toes baby oya yoju
Back to the matter
Open and close
Touch your toes baby oya yoju (X2)

(Verse 1)
Kelera sarewa sa re wa gba
Kogbeni wa
Baby girl , gbesoke , gbesile
Mo ni ko gbeni wa
Today na shalewa
Tomorrow na vanessa
I dey give many things enough to go around
Even your girl go follow come around
Star boy wizzy the girl dem maaad

Call all the sexy girls
Come out one by one
Tall short fat or skinny
Come out one by one
Mr lover man
Mr giving you all you desire
No man test the boy
Mr giving you all you require
 
(Bridge)
Dem say dem bad
But I swear dem do nothing oo
Dem say dem go throw me punch
But I swear dem no reach oo
20 man shall fall that day if you cross my lane oo
All your man shall fall that day if you cross my lane
 
(Chorus)
Oya back to the matter
Open and close
Touch your toes baby oya yoju
Back to the matter
Open and close
Touch your toes baby oya yoju (X2)

(Verse 2)
Attention
Stand
Don't wanna see nobody dulling
Stand up
ke jo
My guy no forming
Maleek berry pon this and I'm killing the beat
Freaky freaky
Dj put on repeat
In my world everyday its a honeymoon
The way Bad girls dem follow

All of my guys get girls for free
When we turn up the girls dem dress for we
Rozay , henessy and the sex for free
The sexy ass girl come dance for me x2

(Chorus)
Oya back to the matter
Open and close
Touch your toes baby oya yoju
Back to the matter
Open and close
Touch your toes baby oya yoju (X2)

(Outro)
If you know you're feeling me spiritually let me hear you say yeah yeah
(yeah yeah)
Berry pon this
Starboy thing

FEEL FRERE TO DROP COMMENTS

LYRICS: BOJ - INTRO (B.O.T.M)

$
0
0

Time is coming
I know that it is nearer
The future is bright oo
I know cos it is clearer
Got my dark shades on
So I don't see no hater
Moving forward so I guess I'll see you later

(Bridge) 
Bolaji 1 bolaji 2
bolaji omo dapo re
Bolaji 1 bolaji 2
Bolaji omo shekemi
 
Boj on the microphone is my name
Tell you that I get to know
Boj on the microphone is my name oo
Let me do my own and do your own
 
(Bridge)  
Bolaji 1 bolaji 2
Bolaji omo dapo re
Bolaji 1 bolaji 2
bolaji omo shekemi (X2)
 
 Time is coming
I know that it is nearer
The future is bright oo
I know cos it is clearer
Got my dark shades on
So I don't see no hater
Moving forward so I guess I'll see you later
 
(Bridge)  
Bolaji 1 bolaji 2
Bolaji omo dapo re
Bolaji 1 bolaji 2
Bolaji omo shekemi (X2)
 
 (Outro)
Yeah mehn, so you know , some people ask me like "Boj guy when's DRB's gon blow now" and all those yarns
I'm like guy "cool off mehn its coming soon 2013 is our year you know what's up"
DRB in place , fast cars everything you know what's up
 
Oya oya Bolaji 1
 
Drb in the buiding yeah yeah


LYRICS: FEMI KUTI – THE WORLD IS CHANGING

$
0
0


When you see what is going on in the world today
You will agree that poverty is wining the game
More people are suffering
More people are very poor
The suffering people cant take anymore, anymore anymore anymore
When you see what is going on in the world today
You will agree that poverty is wining the game
More people are suffering
More people are very poor
The suffering people cant take anymore

The world is changing, everyone dey feel the pain
The world is changing, poverty dey win the game
The world is changing, everyone can feel the pain
The world is changing, poverty dey gain dey win the game

Now the rich dey cry
But the poor still die from poverty no be lie
Remember Haiti no one can deny
Somalia no one can deny

The world is changing, everyone dey feel the pain
The world is changing, poverty dey win the game
The world is changing, everyone can feel the pain
The world is changing, poverty dey gain dey win the game

Tsunami here tsunami there
Theres is flooding everywhere
The Philippines, chile, China, Pakistan, Japan
The flooding people cant take anymore

The world is changing, everyone dey feel the pain
The world is changing, poverty dey win the game
The world is changing, everyone can feel the pain
The world is changing, poverty dey gain dey win the game

When you see what is going on in the world today
You will agree that poverty is wining the game
More people are suffering
More people are very poor
The suffering people cant take anymore, anymore anymore anymore

LYRICS : BOJ - GINGER FT LOLA RAE

$
0
0



(Intro)
Lola Rae and BOJ on the microphone (x2)
Ey ey ey ey ey ey
Oh oh oh oh oh oh
I need that magic

(Bridge)
Actually it’s you girl that I have been looking for
That is why today girl I came knocking at your door
Anyway before I carry on with my song
Let me tell you something that with me you can’t go wrong

(Chorus)
The way you rock to your perfume
Omo you dey ginger me
The way you rock off to the gbedu
Omo you dey ginger me x2



(Verse 1)
Anything you want I go buy for you
What you wanna chop I go cook for you
And where you wanna go I will take you girl (I will take you girl)
Mmmmm mmmm mmm mm
You are so beautiful
If I finish my money girl
Would you leave me alone
Tell her to come to my hotel
If she wanna party
Tell her to come to my hotel
If she wanna know me
Tell her to come to my hotel
If she wanna party
Tell her to come to my hotel
If she wanna know me


(Bridge)
Actually it’s you girl that I have been looking for
That is why today girl I came knocking at your door
Anyway before I carry on with my song
Let me tell you something that with me you can’t go wrong


(Chorus)
The way you rock to your perfume
Omo you dey ginger me
The way you rock off to the gbedu
Omo you dey ginger me x2
(Lola rae)
If you take me home

I will dance for you
Omo come and get it
Omo come and get it if you really want it
They say you wear the crown
Would you be my king?
Omo come and get it
Baby come and tell me what I’m getting from it
Anything you want
I go do for you
The dreams you have for me
I go make am true
Sun mo mi
Omo mi
Sun mo mi
Come closer
Sun mo mi
Omo mi
Sun mo mi
Boy come closer
Actually it’s you boy that I have been looking for
That is why today boy I came knocking at your door
Actually it’s you boy that I have been looking for
That is why today boy I came knocking at your door


(Chorus)
The way you rock to your perfume
Omo you dey ginger me
The way you rock off to the gbedu
Omo you dey ginger me x2


(Bridge)
Actually it’s you girl that I have been looking for
That is why today girl I came knocking at your door
Anyway before I carry on with my song
Let me tell you something that with me you can’t go wrong

(Chorous)
The way you rock to your perfume
Omo you dey ginger me
The way you rock off to the gbedu
Omo you dey ginger me x2


\



LYRICS : BOJ – MY NAME FT LYNXXX

$
0
0


(Intro)
I need that magic x4

I go by the name of Lynxxx and uhh
Syndik8 records
Jollof music
You already know
BOJ on the microphone yeah

(Chorous)
Oya wa
Wa nbi na
What’s your name?
Dolapo
Emi na mo ka we gan
Just came from a show in London
I know she’ll buy the wash
Just because my name is BOJ
Next week mon pada lo
Pelu ore mi Gbadebo

Oya wa
Wa nbi na
Ah ah wa nbi na
Ah ah ah wa nbi na
Just because my name is BOJ
Oya wa

Wa nbi na
Ah ah wa nbi na
Ah ah ah wa nbi na
BOJ on the microphone yeah


(Boj)
Mo mo pe o n wo ju mi
Emi naa mo n wo ju e
Shuku shuku bam bam
Eni to ba wu ko be
Take a look around girl
Is it me that you want abi
Take a look around girl
Is it me that you need abi
You like.…abi
If you want….abi
Shey you need….abi
Say….abi
BOJ on the microphone yeah

(Chorus)
Oya wa
Wa nbi na
What’s your name?
Dolapo
Emi na mo ka we gan
Just came from a show in London
I know she’ll buy the wash
Just because my name is BOJ
Next week mon pada lo
Pelu ore mi Gbadebo
Oya wa
Wa nbi na
Ah ah wa nbi na
Ah ah ah wa nbi na
Just because my name is BOJ
Oya wa
Wa nbi na
Ah ah wa nbi na
Ah ah ah wa nbi na
BOJ on the microphone yeah
(Lynxxx)
Yuuu know!
The name is Lynxxx right
See the gyals them wanna run mad when they see man breeze by
They want the tin so I give them the tin
Knockout
Pack ya boom!
Sit tight
Man never wash gyal like persil
On my reg still onto the next deal
On my next deal onto my next kill
From my next kill
Man I onto the next meal
Man a never slack
No never die
OG but man I rep for the new cats
So I dey make waves like jet skii
Imma cash out with patron and pepsi
So if party boy wan test me
Imma show him that his girlfriends thirsty
It’s Lynxxx utugwanu
So when we hit the ball man a ball harder than Messi (boom)


(Chorus)
Oya wa
Wa nbi na
What’s your name?
Dolapo
Emi na mo ka we gan
Just came from a show in London
I know she’ll buy the wash
Just because my name is BOJ
Next week mon pada lo
Pelu ore mi Gbadebo
Oya wa
Wa nbi na
Ah ah wa nbi na
Ah ah ah wa nbi na
Just because my name is BOJ
Oya wa
Wa nbi na
Ah ah wa nbi na
Ah ah ah wa nbi na
BOJ on the microphone yeah






LYRICS : M.I - CHAIRMAN

$
0
0




(Intro)
Haaa….EKelly
When they hear this beat they are dead
It’s too late to resuscitate
Choc boy nation
It’s already on fire

(Verse 1)
Ha…they call me the chairman
Because I flow pieces
My album sell so acapella
Nobody can beat it
My swagga no get network, nobody can reach it
This girl dey wanna see my watch
That’s D&C, you can’t skip it
My clothes are so recent
These girls i cant sleep with
Some people got beef with me but it’s mostly those that can’t teach me shit
These peeps with public toilet swag, they rocking that cheap shit…ha
The kind of money I see
Will make these boys sea-sick, lets go

Everywhere i go
Everybody knows
They ain’t never seen a guy like me
They ain’t never seen a guy like me

Everywhere i am
They wanna shake my hands
Cos they’ve never seen person like me
never seen person like me


I don’t know who you think you know
I don’t know what you think you are
I don’t who you think you are
Omo you never see person like me

I don’t know where you think you’ve been
I don’t know what you think you see
I don’t know but I know one thing
Omo you never see person like me


Ha, you know JayZ shey, I’m sorta like that girlfriend, i am a chairman
You know Bill Gates, I’m sorta like that girlfriend, I am a chairman
You know Dangote, I’m sorta like that girlfriend, i am a chairman ….chairman

(Verse 2)
They call me the chairman
I am always in VIP
I might be the greatest, so call me M.I Ali
You know that it’s drinks on me
You can take as many shots as you want: Kobe
These girls try to lock me down, that’s wht they open to a nigga like me low key
I have been on my J-O-B since on my first line like 803
Ha, and the pocket stay deep and I am still number 1 like a nigga goal keep
Chateaus in Paris, we only sip xo
Ha i am gonna kill this game
it’s a matter of time, it’s on death row
Lets go

Everywhere i go
Everybody knows
They ain’t never seen a guy like me
They ain’t never seen a guy like me

Everywhere i am
They wanna shake my hands
Cos they’ve never seen person like me
never seen person like me


I don’t know who you think you know
I don’t know what you think you are
I don’t who you think you are
Omo you never see person like me

I don’t know where you think you’ve been
I don’t know what you think you see
I don’t know but I know one thing
Omo you never see person like me


You know Adenuga, I’m something like that girlfriend, i am a chairman
You know Sean Combs, I’m something like that girlfriend, i am a chairman
You’ve heard of Donald Trump right, I’m something like that girlfriend, i am a chairman…chairman
Chairman …chairman

For the benefits of all those that wanna say things
Have you eaten today? Then why are you hating
Choc boy nation
twenty thirteen
Lets go

Everywhere i go
Everybody knows
Everywhere i am
They wanna shake my hands
Cos they’ve never seen person like me
never seen person like me

Everywhere i go
Everybody knows
They ain’t never seen a guy like me
They ain’t never seen a guy like me

Everywhere i am
They wanna shake my hands
Cos they’ve never seen person like me
never seen person like me


Banky W – TO MY UNBORN CHILD FT. LYNXX

$
0
0


(Chorus)
I can’t wait to love you
I promise i will be there for you
To my unborn child
To my unborn child eh eh

I can’t wait to love you
I promise i will be there for you
To my unborn child
To my unborn child eh eh


(Verse 1 - Banky W)
I pray that you go farther
Like you or one of your siblings, could maybe go to Harvard
I pray me and your Momma had true love
And that we showed by example what it’s made of
And I pray that we made you rich
But if I ain’t give you what you want, I gave you all you need
And I pray you get the best of me
And that you’ll always strive to be all that you can be
I pray that you find the one
And that you never let her go, don’t be like me son
Or baby girl, yes I pray that you find a man
 that would never treat you like I treated some girlfriends
I pray God makes this clearer:
The only person standing in your way is the one in the mirror
And most of all, I pray that you win
And that you never ever pay for anyone of my sins

(Chorus)
I can’t wait to love you
I promise i will be there for you
To my unborn child
To my unborn child eh eh

I can’t wait to love you
I promise i will be there for you
To my unborn child
To my unborn child eh eh

I can’t wait to love you
I promise i will be there for you
To my unborn child
To my unborn child eh yea


(Verse 2 - Lynxx)
Yea right, yes we do
In life there are certain things which are inevitable
Hope you find a man that will treat you right and you listen to
Real love still exists, mommy is living proof
Always be aware of company you keep
And never let your feelings show when you slip
it’s a cold world mehn
Many disguise like they really sheep
But turn around and they backstab in a heart beat
And remember, money isn’t everything
But your last name, can get you anything
Always put God first in everything you plan
While me and your mom support you anyway we can
And my sons confirmed to be bad guys
Cos back then, daddy was a fly guy
And the apple wouldn’t fall far from the tree
I hope they grow to be a greater version of me (greater version of me)
Lynxxx

(Chorus)
I can’t wait to love you
I promise i will be there for you
To my unborn child
To my unborn child eh eh

I can’t wait to love you
I promise i will be there for you
To my unborn child
To my unborn child eh eh


(Verse 3 - Banky W)
So if I have a daughter, I hope I taught her
These niggas are wolves looking for lambs to slaughter
Don’t let them hurt you girl, protect your heart
Make him deserve you baby, girl you’re a star
To my lil man, yea it’s dad again
I know you want it all but where do I begin
If it hasn’t worked out yet, it ain’t the end
And it’s ok to fail, as long as you try again
Some people flip like a light switch, shameful
And everything that’s really good, is really ain’t gold
Greener on the other side, some say so
Make sure you cut the grass low, so the snakes show
They say they love you, then they leave you, it’s no debate
Loyalty is thin as ice, it’s easy to skate
A promise is easy to make and easy to break
Just be a man of your words, whatever it takes

(Chorus)
I can’t wait to love you
I promise i will be there for you
To my unborn child
To my unborn child eh eh

I can’t wait to love you
I promise i will be there for you
To my unborn child
To my unborn child eh eh

I can’t wait to love you
I promise i will be there for you
To my unborn child
To my unborn child eh eh

I can’t wait to love you
I promise i will be there for you
To my unborn child
To my unborn child eh eh

To my unborn child eh eh
To my unborn child eh eh



LYRICS : BLACKMAGIC - REPETE

$
0
0


I love it when you smile at me
You will never have to weep with me
I’ll be that happiness that moves your heart
And when you sleep i’ll find my way into your dreams
Ah ah
What do you want from me ah ah
Black magic repete
Mo n se dada mo n jeje o

1 , 2 d boy blackmagic
Looking for you
I hit you up like 3, 4
I wanna talk to you
No be free call
I’ll meet you up like
5, 6 e get d kind lyrics i dey try speak
7,8, 9 i wrote this one for you thanks for getting me inspired

Mo fe ko je bi ore o
Bi ore o
Mo fe ko je bi ore o
Ore o oooo



I love it when you smile at me
You will never have to weep with me
I’ll be that happiness that moves your heart
And when you sleep i’ll find my way into your dreams

What do you want from me
Black magic repete
Mo n se dada mo n se jeje o
What do you want from me
Black magic repete
Mo n se dada mo n se jeje o
Mo fe ko je bi ore o
Bi ore o
Mo fe ko je bi ore o
Ore o oooo
What do you want from me

Black magic repete
Mo n se dada mo n se jeje o
Mo fe ko je bi ore o
Bi ore o
Mo fe ko je bi ore o
Ore o oooo
What do you want from me
Black magic repete
Mo n se dada mo n se jeje o

Mr b-l-a-c-k-m-a-g-i-c on d mic
Ladies could get me or dey could get icecream
Dats such that is no telling to where i be
Dey say blackmagic he a smooth rapper
Sokoto and tshirt i’m a smooth papa
I take it easy cos you knw d flow too dapper
Your a hottie but to me you a cool mama (mama)
Teach me how to love you
Take me back to school (mama)
Take me away with you
Listen to d groove mama
You can be my african queen i’ll be your tubaba o
You are not alone

Black magic repete
Mo n se dada mo n se jeje o
Mo fe ko je bi ore o
Bi ore o
Mo fe ko je bi ore o
Ore o oooo


LYRICS: DAMMY KRANE - LIGALI FT PASUMA

$
0
0


(Intro)
It’s dammy krane for the girls!
Pasuma for the ladies!
21st century fuji o
Lehhgo, hypertek

(Bridge)
e ba mi wa omo meji let us rock
ba mi wa omo meji let us dance now
e ba mi wa omo merin let us rock
ba mi wa moo merin let us dance now

(Chrous)
Lehhgo
liga ligali o, dammy krane, oun toh ba wu won ni ki won so
liga ligali o, paso dey, oun toh ba wu won ni ki won so
liga ligali o, dammy krane, oun toh ba wu won ni ki won so
liga ligali, paso dey, oun toh ba wu won ni ki won so



(Verse 1 - Dammy Krane)
Senior broda me jonzing
shey you know my taste
bring them come my place
the ghen ghen type Jesu sogbo
se o mo Blessing, that girl wey get blessing
Ma lo repete o
baby no time to waste
lehhgo
oya dabole o, make i give you shakole o
21st century fuji
all the girls oya kuru mole o

(Bridge)
E ba mi wa omo meji let us rock
ba mi wa omo meji let us dance now
e ba mi wa omo merin let us rock
ba mi wa omo merin let us dance now

(Chorus)
Liga ligali o, dammy krane, oun toh ba wu won ni ki won so
liga ligali o, paso dey, oun toh ba wu won ni ki won so
liga ligali o, dammy krane, oun toh ba wu won ni ki won so
liga ligali, paso dey, oun toh ba wu won ni ki won so

(Verse 2 - Pasuma)
Ahhn, this is another one
dance hall music
from dammy krane featuring pasuma o
e ba mi wa omo elele o
meji, meta, merin, marun ko da bo je mefa o
let us dance, let us play, je ka jo o
omo tin ba gbowo, ma jaiye ori mi o
eleyi tun yato o

(Bridge)
E ba mi wa omo meji let us rock
ba mi wa omo meji let us dance now
e ba mi wa omo mrein let us rock
ba mi wa omo merin let us dance now

(Chorus)
Lehhgo
liga ligali o, dammy krane, oun toh ba wu won ni ki won so
liga ligali o, paso dey, oun toh ba wu won ni ki won so
liga ligali o, dammy krane, oun toh ba wu won ni ki won so
liga ligali o, paso dey, oun toh ba wu won ni ki won so

Omo gbagbe oshi o, ko gbagbe iya
to ba de, omo jo tan ina wole
buy rozay, pop champagne, shi hennessy o
you the ladies we talking about
tori pe aiye kan lo wa

Emi o ba omo meji sere mo
cause when we flexing, i want more
ok lehhgo see
seventeen, eighteen, nineteen baby
lati kekere ni o tin redi
oya baby dance yeah
ko le re bodi my dear

(Bridge)
E ba mi wa omo meji let us rock
ba mi wa omo meji let us dance now
e ba mi wa omo merin let us rock
ba mi wa omo merin let us dance now

(Chorus)
Lehhgo
liga ligali o, dammy krane, oun toh ba wu won ni ki won so
liga ligali o, paso dey o, oun toh ba wu won ni ki won so
liga ligali o, dammy krane, oun toh ba wu won ni ki won so
liga ligali o, paso dey o, oun toh ba wu won ni ki won so

Ahh
dammy krane for the girls yeah
pasuma, daddy of life
flip tyse on the beat
suka on the mix
hypertek things sign on

LYRICS: DAVIDO - GOBE

$
0
0


Girl your behind is a killer
I can see you’re sensual
See gobe
Omo see gobe
When you wiggle and waver
You must be intentional
See gobe
Omo see gobe

(Bridge)
Uhhh yea
Mogbe o
Don’t want any gbege
Mo ti bo sinu gobe
Ah omo kilode o
Baby
I can tell
Every action is a plot to
Get down with dis bobo
Cos i know you feeling the boy



(Chorous)
See gobe
Omo see gobe
See gobe
Omo see gobe
See gobe
Omo see gobe
See me see gbeke
Ewa ba mi ri gobe

Girl i love the way you look tonight
I wanna put my hands on your waist
Cos i’m loving your sexy body
I won’t mind to have a taste
Its feel like hangover
E roll like jangirover
Good will come to those who wait
I’m ready to sleep outside your gate

(Bridge)
Ohhh eh mogbe
Don’t want any gbege
Mo ti bo sinu gobe
Ah omo kilode
Baby
I can tell
Every action is a plot to
Get down with dis bobo
Cos i know you feeling the boy

(Chorous)
See gobe
Omo see gobe
See me see gobe
See gobe
She wan give Davido the gobe
Omo see gobe
Yea
See me see gobe
She say she wan give Davido gobe
See gobe
Omo see gobe
See me see gbeke
E wa ba mi ri gobe

Desperado lomo yen
She wan go to go do some more
She say make i give am gobe
Alakoba ni omo
Yeah
Desperado lomo
She wan go to go do some more
She say make i give am gobe
Alakoba ni omo

(Bridge)
Mogbe o
Don’t want any gbege
Mo ti bo sinu gobe
Ah omo kilode o
Baby
I can tell
Every action is a plot to
Get down with dis bobo
Cos i know you feeling the boy

(Chorous)
See gobe
Omo see gobe
See me see gobe
See gobe
She wan give Davido the gobe
Omo see gobe
Yea
See me see gobe
She say she wan give Davido gobe
See gobe
Omo see gobe
See me see gbeke
E wa ba mi ri gobe
See gobe
Omo see gobe
See me see gobe
See gobe
She wan give Davido the gobe
Omo see gobe
Yea
See me see gobe
She say she wan give Davido gobe
See gobe
Omo see gobe
See me see gbege
E wa ba mi ri gobe

Maradonna lomo yen
She wan go to go do some more
Lionel Messi lomo yen
She wan go to go do some more
C. Ronaldo lomo yen
She wan go to go do some more
Okocha lomo yen
She wan go to go do some more
Roger Miller
David beckham
Obafemi martins lomo yen
She wan go to go do some more
Didier Drogba lomo
Ewa ba mi ri gobe
Its shizzy
Davido

LYRICS: PARKER IGHILE - SO BEAUTIFUL

$
0
0


Verse 1 :
Working all day, girl you gotta make a living
Love it when you talk and girl I love you cause you listen
Baby now I promise I’ll do everything he didn't
Cause he sold you a dream and he wound up missing oooh
Make you feel like it’s the beginning
Scared to love I know by how you hold me when we’re kissing oooh
But ama treat you real different
On time you know I love it when we kick it

Bridge :
You've got a girl and she looks just like her mother
You better tuck her in, its goin' down tonight
And I’ma give you what I’ll give no other
Cause this ain't love if we can’t love for life



Chorus :
And we make love in the dark, girl you light up my life
You are, so beautiful
And we make love in the dark, girl you light up my life
You are, so beautiful to me
You are, so beautiful to me
You are.


Verse 2 :
Working all day, girl I know your body aching
Gonna love you right girl, I've been thinking, I've been waiting
Need you real bad, throw it on me I can take it
When I beez in the trap you’re the girl i'm missing oooh
Got my lady baby I don’t need nothing
Scared to love I know by how you hold when we’re fucking ooh
I’ma treat you real different, on time you know I love it when we kick it

Bridge :
You've got a girl and she looks just like her mother,
You better tuck her in, its goin' down tonight
And I’ma give you what I’ll give no other
Cause this ain't love if we can’t love for life

Chorus :
And we make love in the dark, girl you light up my life
You are, so beautiful
And we make love in the dark, girl you light up my life
You are, so beautiful to me
You are, so beautiful to me
You are.




LYRICS : KAYSWITCH – MONEY ON MY MIND FT. J.SOL

$
0
0


Chorous : - J.Sol
So smile for the camera
Lights camera action time
Money on my mind tonight
Money on my mind tonight
Money on my mind tonight


Verse 1 : - k - switch
Big up all the man dem we a hustle and making it
Big up all the ghetto you too suffer everyday in it
Big up all the shata dem, straight to the top again
Wag your ass K-Switch, big tunes drop again
Money on my mind again, green like Heineken
Lights camera action them freeze like mannequin
While dem panicking, K-Switch me gone again
Passport Africa, Jamaica me traveling
Cant wait till me blow up like dynamite
Money just a come like info pon satellite
Money, money, money i fit make

Money i fit spend, money gone, money back again
Alright, we study money like history, biology
Money philosophy, study moneyology
Enough boy broke na dem mouth money all a dey
Na my turn be this, paparazzi follow me eh

Chorus :
So smile for the camera
Lights camera action time
Money on my mind tonight
Money on my mind tonight
Money on my mind tonight


Verse 2 - K - Switch
Me na wait till the miggle and me hand scratch me
Cash money we a look that alone man na pree
Tripple me naira and e no come free
Nobody tell me say, blessings in life come free
Ah where me Money dem
Money dey, money dey, money dey
Gimme the money, everyday cos me like a honey day
Wag your ass, send down the million
E no matter where you get it from
Vanity upon vanity, all is vanity
Money and the car and the house is vanity
That means i’m in love with the vanity
But money alone give me sanity
Money me want it and me need it
Say me want it and me need it
Say me calculating everyday like calculus
(Money on my mind eh)
Cos imma real hustler, hustler.

Chorus :
So smile for the camera
Lights camera action time
Money on my mind tonight
Money on my mind tonight
Money on my mind tonight


Verse 3 - J.Sol
So we now gotta sound like this
Got skills like this, make hits like this
You know put to work like this like envy me only me, thats it
(Money on my mind)
You know i gotta flex like this
Got a clique like this, got chics like this
And you know we respect like this
Get a cheque like this, nigga check that shit
Better cheque my background
Check my resume before you step to me
Cos we talking bout
We talking money on my mind, DB records we gon shine, J.sol.

Chorus :
So smile for the camera
Lights camera action time
Money on my mind tonight
Money on my mind tonight
Money on my mind tonight


Outro :
Money on my mind eh (x10)
Where the money dem
Money on my mind eh
Where me money dem

LYRICS: SDC – FEEL ALRIGHT FT. POE & BOJ

$
0
0


Intro :
Hey you there, gbe mi, gbe mi…
You are now rocking with the SDC, the Show Dem Camp
Omo yes indeed

Chorus :
Se o fe wonu sokoto mi ni girl
Se o fe wonu sokoto mi ni abi
Oya put one hand let me feel alright
One hand let me finger
Oya put one hand let me feel alright
Because if you’re willing and ready
I’m willing and ready too
Because if you’re willing and ready
I’m willing and ready too



Verse 1 :
Yeah
Got my eyes on a bad chick (HA)
Guys dey provoke cos she’s that sick (HA)
What you mean? It was that sick (HA)
Out with my camp catching mad trips (HA)
In the back blowing mad pips (HA)
Drinks just dey flow like na Baji (HA)
Too much paparazzi (HA)
Cos you know that my team like to party (hard)
Oya come make we faji
Make dem dey form omo daddy
We the life of the party
We the ones turn Gidi into Mardi gras
Automatic she dey drive stick (HA)
Hand on the gear she dey downshift (HA)
Booty softer than a mattress (HA)
Stretch in her jeans like elastic (HA)

Chorus :
Se o fe wonu sokoto mi ni girl
Se o fe wonu sokoto mi ni abi
Oya put one hand let me feel alright
One hand let me finger
Oya put one hand let me feel alright
Because if you’re willing and ready
I’m willing and ready too
Because if you’re willing and ready
I’m willing and ready too


Verse 2 :
I got an itch and baby you gotta scratch that
You and that palm wine you know I gotta tap that
Maybe this one time you could put it in my jeans
Though it’s something you’ve never tried but Henny is a bastard
Feel the grammar
Tell me what’s your palava
It’s me that’s supposed to be vexed
You caused wahala
When you wear that damn skirt to the club they start dey stammer
Get ready for the ride of your life or get okada
You see that small back room
Wanna take me inside and show that one tattoo
By the end of the night I need to come back soon
When I look at that body
I know that God dash you
Ma so pe mo ti binu joh
Feels good to-touching your body
I don’t even care about money
Baby just take it all
Everybody here’s coming to party

Chorus :
Se o fe wonu sokoto mi ni girl
Se o fe wonu sokoto mi ni abi
Oya put one hand let me feel alright
One hand let me finger
Oya put one hand let me feel alright
Because if you’re willing and ready
I’m willing and ready too
Because if you’re willing and ready
I’m willing and ready too


Verse 3 :
See from the jump it was a fatal attraction
I’m a fireman she a fire hazard
Designer fabrics with the class to match it
Back shots got the boys screaming out DAMN kid
Drawn to her like a magnet
But she’s playing hard to get must be an actress
She ten stars got the control for that kid
Down out up to YB
You know the tactics
She’s splashing
Boy swaggin’
Money flashing
Clapping
No practice
My pimp game improv
See the fact is you don’t know what you’re in for
Destiny’s hollering you don’t wanna miss call
Now she’s jiggling and that’s how it begins y’all
Love and laughter
Always a winning mixture
Hope you don’t take this as an insult

Bridge :
Je ka derail as you komole
Mo ni pe
Ja lo my room, mo ma so kale
Alright
She said she’ll enter my sokoto
If I introduce her to Tek and Ghost
She said she’ll enter my sokoto (HA)
If I introduce her to…

Chorus :
Se o fe wonu sokoto mi ni girl
Se o fe wonu sokoto mi ni abi
Oya put one hand let me feel alright
One hand let me finger
Oya put one hand let me feel alright
Because if you’re willing and ready
I’m willing and ready too
Because if you’re willing and ready
I’m willing and ready too

LYRICS : M.I - AKPATA

$
0
0

Intro :

Ogbeni pass ara e jo, tani e
Ma fogo lori e, abi o fe ko gba si e woro ni
To ba duro gan, o ni duro wo tan
Ehn
Tani e, talo mo
Talo fe ku fun iya e
Talo fe ku fun baba e
Tani e, ogbeni ja danu
To ba se yama-yama gan awon aye gan a ba oju e je
Ogbeni ko si ori iya e nbe jo
Ko si ori e be
The indestructable choc boy nation.

Chorus :
Se akpata lori e, akpata lori e
Se akpata lori e, akpata lori e
Se akpata lori e, akpata lori e
Se akpata lori e, akpata lori e

Oya fo’go mo, fo’go mo
Oya fo’go mo, fo’go mo
Oya fo’go mo, fo’go mo
Oya fo’go mo, fo’go mo.


Verse 1 :
Omo i miss Dagrin, the streets they miss him too
Cause ever since he left we got nothing to listen to
These rappers missed his shoe
Nobody speaking truth
They lying, talking about shit that they aint buying
Me i’m riding round in my Range, riding round in my Range
I swear i got the game pregnant
Cause it aint been the same since i came
Ha, tryna cope with this fame
I’m just tryna cope with this fame
My money too long my crew too short
So what the hell are y’all saying
I pray for every rapper
To see them reach endeavor
Just like tha beans and bread
I wish for them the ladder
I wish for them the ladder, to climb to higher things
But just as records roll, you can’t retire kings
I’m talking Eedris and Rugged, Eldee the don and Mode
And Jimmy Jatt, i’ll pay respect to whom respect is owed
I got love for these youngs as long as they give it back
But push me i knew this nonsense, i gotta react like.

Chorus :
Se akpata lori e, akpata lori e
Se akpata lori e, akpata lori e
Se akpata lori e, akpata lori e
Se akpata lori e, akpata lori e
Oya fo’go mo, fo’go mo
Oya fo’go mo, fo’go mo
Oya fo’go mo, fo’go mo
Oya fo’go mo, fo’go mo.


Verse 2 :
All these shawties saying they miss me
My real niggas saying i’m back
All these haters talking about me
I should put you niggas on stacks
Cause you broke and lonely
You need to get you a homies
I’m rich, I’m smiling
Getting play stations like sony
You tryna get my attention
I swear you aint succeeding
My confidence is so high
I swear that nigga been weeding
You niggas need to go shopping
You dressing like you in Eden
The game be missing its leader
You niggas so misleading
Some young rapper diss me but its okay its cool
Every student dey curse principal wey dey their school
Because the boy been silent
They take the boy for fool
Eff em, who they tryna beat without the toolz
Dont compare me to no one, nothing compare to me
Four classic projects already, shit is the remedy
I’m the original model, you just a parody
I’m more successful already than you will ever be.

Chorus :
Se akpata lori e, akpata lori e
Se akpata lori e, akpata lori e
Se akpata lori e, akpata lori e
Se akpata lori e, akpata lori e
Oya fo’go mo, fo’go mo
Oya fo’go mo, fo’go mo
Oya fo’go mo, fo’go mo
Oya fo’go mo, fo’go mo.

LYRICS: BADMAN – IYANYA ft. M.I.

$
0
0



Intro :
It’s Iyanya
ah…Lord have mercy
Mr Chiddo…eh eh eh

Chorus :
I see some of them want me to fall
Everyday, me I grind, me I toil
They see nothing at all
Cos my “G” has done it all
I see badman want me to dull
Everyday, me I chill, me I ball
My bills, I’m paying in dol(lar)s
Cos my “G” has done it for me
Everyday



Verse 1 : Iyanya
Me the Don Dada
All of them father
Hustle my way to the top with no ladder
Going in harder
No one else badder
Your girl is sending me DMs upon twitter
I am young and getting it
Young and getting it
While I step in the club, drinks up
Cos they feeling it
I am young and getting it
The streets say na me bad pass o
eh…if you’re holy make you cast a stone
Before ya judge me, think your own
Making money from zone to zone
And that’s why

Chorus : Iyanya
I see some of them want me to fall
Everyday, me I grind, me I toil
They see nothing at all
Cos my “G” has done it all
I see badman want me to dull
Everyday, me I chill, me I ball
My bills, I’m paying in dol(lar)s
Cos my “G” has done it for me


Verse 2 : M.I
Iyanya…
I see God’s blessings upon ya
Like it’s upon me
So when the haters try to push upon me
They cannot harm me, i got an army
I got money in the bank, for the day that it rains
which is every time I am in the club, do you hear what i’m saying
See me running over this track it’s not a game
Trying to test your money with my own? it’s not the same
I collect money like toll
Career taking off like girls on the stripper pole
Private trips everywhere, me I am on a roll
Who knew Wande life would ever be this Coal
It’s a-mavin, i mean amazing
I never gave in
Now they are gazing
Jehovah save him, whoever says him, please just bless him cos he’s just hating on me

Chorus : Iyanya
And that’s why
I see some of them want me to fall
Everyday, me I grind, me I toil
They see nothing at all
Cos my “G” has done it all
I see badman want me to dull
Everyday, me I chill, me I ball
My bills, I’m paying in dol(lar)s
Cos my “G” has done it for me


Verse 3: Iyanya
Thank God for the elevation
Everynight is a celebration
I’m busy touring all around the nation
Big ups my fans, appreciation
I am young and getting it
Young and getting it
While I step in the club, drinks up
Cos they feeling it
I am young and getting it
The streets say na me bad pass o
eh…if you’re holy make you cast a stone
Before ya judge me, think your own
Making money from zone to zone
And that’s why

Chorus : Iyanya
I see some of them want me to fall
Everyday, me I grind, me I toil
They see nothing at all
Cos my “G” has done it all
I see badman want me to dull
Everyday, me I chill, me I ball
My bills, I’m paying in dol(lar)s
Cos my “G” has done it for me


Outro :
my “G” has done it for me
done if for me
Nothing can run me down
down yea…uh yea
my “G” has done it all
Done it all
Thank God for the elevation (elevation)
I am young and getting it
Young and getting it
While I step in the club, drinks up
Cos they feeling it
I am young and getting it
Them say na me bad pass

LYRICS: FUSE ODG – ANTENNA

$
0
0


Intro :
its fuse ayiii
kill beat lets go

Chorus :
She dey do me wayo ooooo
but she dey spend my money ooooooo
what am i gonna tell my momy ooooo
i should have listened before oooo
she dey do me like antenna
she’s just controling my pole
she dey do me like antenna
i no get discription no more
she dey do me like antenna
she dey kill my mind go koloooo
she dey do me like antenna
cus everyday she is switching my mind ooo




Verse 1 :
she wanna chop my P do i look like square
i mean do you really care
it was yours to keep,you dant really share
i see how you moving that
you better just stay inline
all i wanna do is just make you mine
you make my heart be like playing ground
now you wan leave and say goodbye

Bridge :
African lady you know say you got me crazy
i can't let you do me shege
the things that you do don fake eeeeee,downfloor
loving baby you know say you drive me crazy
i can't let you do me shege
the things that you do don fake eeeeee,downfloor

Chorus :
she dey do me wayo ooooo
but she dey spend my money ooooooo
oja let me tell my momy ooooo
i should have listened before oooo
she dey do me like antenna
she’s just controling my pole
she dey do me like antenna
i no get discription no more
she dey do me like antenna
she dey kill my mind go koloooo
she dey do me like antenna
cus everyday she is switching my mind ooo

Verse 2 :
you cant hold me me i gave you my all
( ah he gave you his soullll )
i fell in love with you but you made me a fool
ah you just made him falllllll )
i cought you but ring like i made that cool
( ah you dant even callllllll )
but i shake you off like im on the floor
( azonto wall on the floor )

Bridge :
Hey this lady you know say you got me crazy
i call that you do me shege
the things that you do don fake eeeeee,downfloor
African baby you know say you got me crazy
i call that you do me shege
the things that you do don fake eeeeee,downfloor

Verse 3 :
this girl she do me wrong oh
she do me wrong oh )
called me the leader she broke her bond oh
she broke her bond oh )
this girl she do me wrong oh
she do me wrong oh )
but will’nt kill you,will make you strong oh
will make you strong oh )

Chorus :
she dey do me wayo ooooo
but she dey spend my money ooooooo
oja let me tell my momy ooooo
i should have listend before oooo
she dey do me like antenna
she’s just controling my pole
she dey do me like antenna
i no get discription no more
she dey do me like antenna
she dey kill my mind go koloooo
she dey do me like antenna
cus everyday she is switching my mind ooo


Outro :
its Fuse…. ayii
kill beat lets gooo
watch the way i do my Azonto…

LYRICS : SEAN TIZZLE - SHO LEE

$
0
0

Intro :
Sean Tizzle  ( Sean Tizzle)
D"Tunes again oo ( D'Tunes again oo )
I know she's whining like a indiana
i come dey jonze like i be indiana

Chorus :
Sho lee
Ko lee
Sho lee
Ko lee
Sho Lee
Ko Lee
You come dey form like say e dey X4


Verse 1 :
I know she's whining like a indiana
I come dey jonze like i be indiana
You never seen her before i guess
You never seen the way that she whine i guess
You never seen her drop it that down low
See omoge like to turn how her booty come soak her dress
I know you wanna know
How she goes down low when the rhythm take control
I know you wanna know how she got me trapped in a lingo
Na so the thing go

Bridge :
Awon la kun so le joo
Ewa ba mi joo
Awon ba wa so le too
I just want to know X2

Chorus :
Sho lee
Ko lee
sho lee
Ko lee
Sho Lee
Ko Lee
You come dey form like say e dey x4


Verse 2 :
I know she's whining like a indiana
I come dey jonze like i be indiana

Omo sho lee lee lee oo
I want to lee lee lee oo
Omoge ti lee lee oo
Te le mi ka lo lee lee lee oo x2

I know you heard but ama badman too
Anywhere you go ama go there too
No matter what you do ama do it too
Anything i buy i go buy for two
Cos i want you too
And i want too
Make her ass spin like i wanted too
Face like Tiwa and booty like toolz
I come dey jonze like i be indiana

Bridge :
Awon la kun so le joo
Ewa ba mi joo
Awon ba wo so le too
I just want to know  x2


Chorus :
Sho lee
ko lee
sho lee
Ko lee
Sho Lee
Ko Lee
You come dey form like say e dey x4


Outro :
Ko le ko le ko le
Sean Tizzle (Sean Tizzle
D'tunes again oo (D'Tunes again oo)



LYRICS - OLAMIDE - VOICE OF THE STREET

$
0
0




Intro :
Talon sun, e ban ji, ilekun yen ban si,
Awon eleyi’n je rap lenu lati ibi dey bauchi,
See them looking at me, awon luku batashi,
Won fear me, won le dare mi bi guru maharaji. x2


Hook :
Welcome to the streets,
to ba fail nbi bai, o di dandan ko repeat,
Emi’n binu mon para lori beat,
Emi ni boss, emi ni baddo, yeah emi ni king!

I’m the voice of the streets,
I’m the voice of the streets,
Mi’n binu, mon para lori beat,
Emi ni boss, emi ni baddo, yeah emi ni king!



Verse 1 :
I only look up to God, Baba God bonjour,
Looking down on this niggers like what they gon do?,
Mofo abi o’sun, e lo fomi boju,
Boba kan o ku, emi’n o je, so e ye kan ju,

Mo’n terrorise industry yi, I know say I be threat,
Niggers cant conk on me so they praying for my death,
Won pe mi lomo esu, se you see horn for my head?
AK 47, koba! Be lo se ma je,

While you’re waiting for my album, mo tin run many things,
Mo ti pada sinu studio mo tin burst anything,
Mio lohun bi Wizkid I for dey voice anything,
But anyway ma ti were bo, fuck anything,

Won le rus mi local, shey Lil Wayne gbo Yoruba?
Anybody tio ba fen shine, olohun lo ma koba,
Won mo pe Jesu loba, won lon pray kin wa sober,
Mon sa ise, mon jawo, mon gbe omele fo maneuver


Hook :
Welcome to the streets,
to ba fail nbi bai o di dandan ko repeat,
Emi’n binu mon para lori beat,
Emi ni boss, emi ni baddo, yeah emi ni king!

I’m the voice of the streets,
I’m the voice of the streets,
Mi’n binu, mon para lori beat,
Emi ni boss, emi ni baddo, yeah emi ni king!


Verse 2 :
Won fe fimi sile ni lowkey, oluwa aiki mi,
Won fe gba irawo, won fe won fe lo aisiki mi,
Baddo’n robo, mo’n fresh, e ri skin mi,
Ladies show me love, eyin girls yi e ni kill me,

Ijoba mi o feran oshi bi ijoba Fashola,
Emi o raye shit, toba wun yin e take e personal,
They can’t be this fly men, ko’n soju lasan now,
Won ni inu igbe lowo wa, emi legendary hustler,

Mo wonu e, mo gbowo mi, nigboro, won soro mi,
Nigger don’t even know me, acting like he ma homey,
See orun mu oru, moma kun yin bi orun,
Eclipse flow nigger, mo so osan doru,

I dey hustle kowo pe, mo lowo, mio ni ru,
Owo alata, owo elepo, owo oniyo, owo oniru,
Kaka kile su, ile a sa, won ni mo ti ya omo asa,
Life is a bitch, o ko mi je and I yansh her!,

Tin ba ti bere question, e fun mi l’answer,
Igboro nimi, tin ba tin rin, emi o need bouncer,
Reminisce, how far? Iyalaya won, won a sa,
Negative energy won lo ma pa won bi cancer,

Won ni mio le risk e, you know I aint never scared,
Emi young erikina, o ye ke remember ke,
Imma keep doing my thing, bo wun yin, ke mark e,
They wan see my downfall, but ti temi o ni baje,

O ma ya yin lenu, tin ba ra Benz or Beemer,
Te ba ri mi, shey le ma pariwo, ogadinma,
Won sun, won la ala, won jato, won lemi dreamer,
I’m living the dream, won joko, won wo mi bi cinema,

Mo loyal si hustle mi, mo loyal si feeling mi,
Mo man sun pelu confidence bipe ibon wan ceiling mi,
Olohun lo se amin soro mi, ohun lo je ke ji ri nmi,
Won ni mo ti fresh, awon kan wonder if its really me,

Ati kekere mo tin hussle bi tomo thirty five,
Emi ati povery o ni reason ta fi fight,
Mo ni mo lati lowo, mo de ni mo lati fly,
Mo ni mio ni se ogun owo, mio de ni gbebo losi shrine,

Tori e mo sen tepa mo ise, now mon lowo, mo den shine,
I be bad boy but I dey go Church and I dey try,
Got my money on my mind, I dey hustle, I dey grind,
I dey red, wo eje loju mi, blood in my eyes,

Mon kala, mio nice, mio ugly, mio fine,
To ba tiya, mio’n sa, nigger just give a sign,
Mon shadow, mon watch, mio’n joke pelu time,
O ye kin wa’n kirikiri bayi, if balling na crime,

I’m the voice of the street, e don clear for their eyes!
YBNL, baba iya eyan


LYRICS - WANDE COAL - THE KICK (PROD. BY DON JAZZY)

$
0
0


Intro :
When you hear the kick,
When you hear the kick,
Here comes big man jazzy, original producer,
Excuse me omo ele, keep rocking like that oh,
Here comes the WC, original black diamond,
Excuse me omo ele, keep rocking like that oh,

Verse 1 :
She say make I wife am,
But I get so many girls I no fit lie for am,
And I dey die for am,
Anything she say she want say I go buy for am,
First time wey I sight am,
E just be like say make I bite am,
Though not to spite am,

I go take my time to decipher am,
No be say we just dey make mouth,
And as you see me men I can’t shout,
They like the way wey we dey spend cash,
And when they see us all the ladies go dey bend yansh,
Sexy gon get it, a pack of john pon,
She say she gon sell it, she say she want a booty bag,
Yes she gon get it, your policy on point, I hope you gon lick it

Chorus :
Come back, one by one,
Two by two, on the line,
Wait, you no dey see,
You no dey see you wan chop everything,
No be my fault ‘cos I’m the best,
And they wan rush me

(When you hear the kick)
Come back, one by one,
Two by two, on the line,
Wait, you no dey see,
You no dey see you wan chop everything,
No be my fault ‘cos I’m the best,
And they wan rush me


I like the way you shaking your body, the way you moving your body,
Oya sare baby je a jo jo,
I like the way you pushing your body,
the way you put it down on me,
Oya sun mo bi je a lo jo,
I love the way you shaking your body, the way you moving your body,
Oya sare baby je a jo jo,
I see you baby looking, come nearer,
Lemme see you clearer, tele me je a lo le,

Verse 2 :
All I want for my birthday is a booty call,
And e be me wey sing that booty call,
E be me Wande Coal wey sing that song with r2bees and I hope say you recall,
Baby come and pose for the photograph,
Unless I won’t sign the autograph,
I know say when I spake h ryhmes,
All my ghanaian friends when they hear am they start to dey laugh.

Chorus :
(When you Hear the Kick )
Come back, one by one,
Two by two, on the line,
Wait, you no dey see,
You no dey see you wan chop everything,
No be my fault ‘cos I’m the best,
And they wan rush me

(When you Hear the Kick )
Come back, one by one,
Two by two, on the line,
Wait, you no dey see,
You no dey see you wan chop everything,
No be my fault ‘cos I’m the best,
And they wan rush me


No be say we just dey make mouth,
And as you see me men I can’t shout,
They like the way wey we dey spend cash,
And when they see us all the ladies go dey bend yansh,
No be say we just dey make mouth,
And as you see me men I can’t shout,
They like the way wey we dey spend cash,
And when they see us all the ladies go dey bend yansh,
Sexy gon get it,
A pack of john pon,
She say she gon sell it,
She say she want a gooty bag, yes she gon get it,
You policy on point, I hope you gon lick it

Chorus
(When you hear the kick)
Come back, one by one,
Two by two, on the line,
Wait, you no dey see,
You no dey see you wan chop everything,
No be my fault ‘cos I’m the best,
And they wan rush me

(When you hear the kick)

Outro :
When you hear the kick, make you start to whine,
When you hear the kick, make you start to whine,
When you hear the kick, make you start to whine,
When you hear the kick, make you start to whine
Viewing all 66 articles
Browse latest View live